COPYRIGHT ITEMS: A NIGERIAN NIGHTMARE

copyright Items: A Nigerian Nightmare

Everyday hustle in Nigeria be tough , and many people dey try to earn a living. But the influx of copyright, also known as duplicates, dey turn this hustle into a struggle. These products range from gadgets and clothing to beauty products. Some product to stay away from Nigerians wey don buy these copyright, dem later discover say dem no dey work

read more